DORRY4 GOVERNOR 2024



Dr Dorry Afe Efosa Okojie, Mr Capacity say make I remind you say him still dey well and fully ready for the job. Him no dey fear wetin people dey think base on how the country dey go, but him say make we just make him pass through the first phase then we go see why Dem dey call him Mr Capacity. So abeg make we all put hands together nominate and vote for him so that we go get full representation of the youth as him be man of the youth and for the youth.

Comments

Popular posts from this blog

I HAVE NOT RESCINDED MY DECISION TO RESIGN FROM ALL PROGRESSIVES CONGRESS- Inegbeniki ... Says political Tsunami about to happen in Edo

LET YOUR PROTEST REMAIN PEACEFUL, IKPOBA HILL YOUTHS CHAIRMAN TELLS PROTESTERS

Catholic Priest dumps Christianity for traditional religion after completing PhD on rainmaking